INSYP Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I'm only gonna say this once
Mind your godamn business
Mind your godamn business
I'm only gonna say this once
I no send
Mind your
Godamn business
Yo see i really no send your papa
And i no even send your mama
I'm steady putting in work on my diligent grind
So i'm really not friends with sapa
Really do you even see me
Really do you even see me giving two fat fucks
Never crushed on plus size women
I got a shawty that be coming from the 254
Told my mama i'm bringing a kenyan
Shey you like to dey talk and you too bad bros
Eh no vex i don order my cannon
It's a point and kill no be say i wan pray
When the nigga arms get extended
Very soon i go dey chop i dey do the hardwork Amen
Oga if i dey fagbo
Oga if i dey fa no be your business
If she dey wear short skirt wetin concern you
Werey be like say you don dey get interest
I no dey like stress
Nah wahala if a nigga wan dey try dey make me vex
I been spitting sixteens way long
Before kabo snoop even dropped windeck
I'm a fine hooligan never been tatted
Winner man walk around wearing my pendant
Matter fact if you rass
And your mouth too dey sharp
Who be that
You be rat
No dey cap nonsense
You got to call your life guard it's about time the boy making a wave
And i said it before so this one more time Imma say it again
I'm only gonna say this once
I no send your mama
Mind your godamn business
Mind your godamn business