Tortori Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Call me Quadolla
I don't know how else I could say this
Amongst all the girls your my favorite
I hope say my songs dey your playlist
I'll be sure to afford the latest
Just can't seem to cope girl without you
Na you wey dey lighten my candle
No need to be acting all shady
Wetin dey your mind she say baby
Oya tortori me
Show me true love no kolobi me
If I fuck up omo na billing
Baby no shaking, past your digits for here
Asa don enter pidgin
She dey vex, she no wan talk reason
The yanga e too much, no kill me oo
Your own e too much odigi oo
And me I no mind
If you no follow me go
Cuz as you dey see me so
Girl me I don try
No be like say when I broke
Na you been dey follow me cope
They say I done turn mumu
Because I done fall for you
But anyhow
No be you wey go tear me down
Shawty don't take it personal
Na because say your body set abi
And then you come get fine face on top
Na why you think say you no get problem
Until person go chop you comot
As for me, I don dey fall back
Anything wey dey sup you, girl I comot hand
You know say me for hold you like Hulk Hogan
How person go let money to dey control am like this
Oya tortori me
Show me true love no kolobi me
If I fuck up omo na billing
Baby no shaking, past your digits for here
Asa don enter pidgin
She dey vex, she no wan talk reason
The yanga e too much, no kill me oo
Your own e too much odigi oo
And me I no mind
If you no follow me go
Cuz as you dey see me so
Girl me I don try
No be like say when I broke
Na you been dey follow me cope
They say I done turn mumu
Because I done fall for you
But anyhow
No be you wey go tear me down
Shawty don't take it personal
And me I no mind
If you no follow me go
Cuz as you dey see me so
Girl me I don try
No be like say when I broke
Na you been dey follow me cope
They say I done turn mumu
Because I done fall for you
But anyhow
No be you wey go tear me down
Shawty don't take it personal
Girl as you dey see me soo
Amualam oo(*2)