Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

It's a shutdown anytime that she burst in

See the calamity her back is causing

You dey look nyash when all your mates are toiling

Later you go talk say your time is coming

No be like say the ones wey dey make am get three head pass you

You better talk to yourself

Omo guy you better use this your head

Mumu


Your matter sef no be one way

Smoke Igbo from Monday to Sunday

Go dey carry girls on the runway

Food dey chop you talk say you wan pay

Now you enter penkelemese

Shirt e rumple, trouser na tear tear

No be you stop Keke na pepe

Problem plenty, next thing na headache

Wetin dey shele


Lord

Wire me credit alert

I no need debit alert

Make I show dem say, show dem say the boy don turn oga

Wire me credit alert

On my wrist 30 carat oo

Make I show dem say, show dem say matter don turn around


All man dey on soft, you are still struggling

You no see result oya do something

How you wan get money for your mama oo, money for your papa oo, oga why are you dulling

Every time na beggie beggie

Sapa come dey do you dirty

All your guys don turn enemy

Conscience never tell you say


Your matter sef no be one way

Smoke Igbo from Monday to Sunday

Go dey carry girls on the runway

Food dey chop you talk say you wan pay

Now you enter penkelemese

Shirt e rumple, trouser na tear tear

No be you stop Keke na pepe

Problem plenty, next thing na headache

Wetin dey shele


Lord

Wire me credit alert

I no need debit alert

Make I show dem say, show dem say the boy don turn oga

Wire me credit alert

On my wrist 30 carat oo

Make I show dem say, show dem say matter don turn around

Lord

Wire me credit alert

I no need debit alert

Make I show dem say, show dem say the boy don turn oga

Wire me credit alert

On my wrist 30 carat oo

Make I show dem say, show dem say matter don turn around

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status