
Tables Dey Turn Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Ak on the
Look
All the hate you think I no go learn
E be patience the table go turn
If she friendly bro I no dey friend
If e No dey daze I no dey burn
Same niqqa they labeled a coward
Bianɛɛ wɔ ni label er tawɔɔ
Alabama to Alla
Alabama to Cable & Wireless
All the hate you think I no go learn
E be patience the table go turn
If she friendly bro I no dey friend
If e No dey daze I no dey burn
Same niqqa they labeled a coward
Bianɛɛ wɔ ni label er tawɔɔ
Alabama to Alla
Alabama to Cable & Wireless
Heavy on blaze I dey burn till I daze That be how I dey let go my problem
Voice if the pain I dey talk to the trenches
Bro this be the ghetto asylum
I been keeping my shit to myself like a man
Never telling a fellow my problem
And no matter how industry jie thema eye
No go sign to the devil I promise
For this side e be head over manners
Shit for life no go let go my brothers
We dey get to the bread over drama
Getting active and mellow the grammar
I was trying to act like I'm cool but for real many tears wey I shed over grandma
I ain't even cut half a peak belly empty Nyɛ le akɛ we get doe ah wahala
Swear to God them know say we dey come
But then never know when that go be
Only scars I dey get it the slums
I been wondering when I go heal
Niqqas claiming say them be my blood
But they don't show it when I dey bleed
Brothers always dey cap in their rap
I wonder how that feeling go be
Nothing you go talk I no hear for Darkubi I'm numb to the noise
Real niqqas support without telling
The fake always want prove a point
If I dey want go in I know who to call to come through with a joint
Look
Too real I no even get choice
All the hate you think I no go learn
E be patience the table go turn
If she friendly bro I no dey friend
If e No dey daze I no dey burn
Same niqqa they labeled a coward
Bianɛɛ wɔ ni label er tawɔɔ
Alabama to Alla
Alabama to Cable & Wireless
Labeled a coward
Same niqqa they labeled a coward
Alabama to Cable & Wireless
Bianɛɛ wɔni label er tawɔɔ
Amɛkɛɛ 4lyph is the hardest
Stick to the hustle make you see the finest
E be special kind of stuff
And the real ones know we the finest come through with the midas touch
Just last year then you No Dey mind us it was always minus us
Anytime I link gang vibe of kindness pray say we get to our prime and touch Look
Still got my back on wall we go clock when my time is up
You can't play both either stay that side or shine with us
We dey duck no smoke too whatever you on is fine with us
Paying respect to my Queens I know say they spying us
Wɔn gblɛ abele daaa grind non stop
The sun go rise e go shine on top
When I Dey sober I be kind as fuck
Big bro how I go fit find my course
That be lil bro's question
You fit learn big bro's lessons
Nansei I'm a big grown person
Every step for be big progression