
DARKUBI ST. FLOW 3 (LLTHEQUEENS) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I fit fall even when the wind blows
Pocket empty like the fanchoco seller ein spring roll
Allow a king grow
Me then ahokyrɛ be identifiable like we be twin Bro
Allah
No present, no future
Life is just a past tense
Ene ene ene ene me too I go ask when
Charley owɔ ee
You sleep bro, you sleep
You for wake up Ghana bro
Hard
Look
Tryna stop the violence lately I've Been fighting for my life
Help my people break the curse has
Been the passion all my life
I dey barb if them no like me, I do Nothing for the likes
Investor wey we dey ask for, we ain't Asking for advise
I for stop dey make the drug dey make the captain of my life
Tell the kiddies make them bring job It be pashew for my side
My shooters posted in agbooo dɔn Ain't no cap shit on my life
If you no dey live your raps then you Be catfish for my eyes
Even before adolescence
I was man enough bro
Niggas teach me say
I no fit confide in man bro
Couldn't get a first class
But I go fly in one tho
He my slime enough, for crying out
I ride with am bro
Tryna make it out
Darkubi ain't the place to be
I no dey talk roommate
But my loyalty dey stay with me
I hardly dey forget, nti
Watch the shit you say to me
Anytime I talk to trenches
I do it faithfully
Look
All facts
No be stories we dey try frame
You can't finesse the pain
So I'm staying with my high grade
Used to miss classes
No marks for IAs
Mama be prayer warrior
So you know we living by grace
That woman suffering
And I wish I go fit dey at least
Paid my street dues on the streets When I couldn't pay my fees
Solo sell me six on credit
Cos inyɛɛɛ mahe Lapii
And if I dey on piece
That be when I dey dey at peace
No advice for the young man we dey Disrespect my mum now
Cos I fit check your diction
Carry see say wo yɛ long man
Life no yɛ short
Nso mi plans no yɛ long run
Till I lost my grandmum
I thought I was strong man
Awo! St Naa I wish you were alive & kicking
Long live Gbeminnyɛ
I go miss your rice and chicken
I no fit pull up
I was lying and tripping
That woman saved my life
Kiddie time
No be am aa like I die
I ain't Kidding
I see my uncle turn drunkard
Cos of divorce from ein wifey
The be why I no dey trust
If these girls say them dey like me
Them no be loyal dem go
Lick your brain like it's ice cream
No ready for that kind of shame
If you ask me
Look
I slept on mum's laps and It felt great
I'm staying out of beefs
For my health sake
Heard they said I took an L
Then I got on EL's tape
Me and the real niggas still locked in Like we cell mates
She dey ask if I be single
I got married to da streets
Moko nyɛɛɛ ni efee wɔ sheleng
Wɔ k3 haamɛ in repeat
ɛntsɛ mini mi gang
Will do the hummers and the jeeps
So I do it for the fam
And my brothers wey decease
And I pray for long life
And the commas in repeat
Too much yawa dey repeat
Make I para for the streets
We dey do am on our own
Yenni chairman biaa wɔ streets
To the niggas wey them hurt we all The karma go be sweet
Ahuh
Forever put in motion
Man cannot be idle
Cross my middle fingers
Then I raise it backwards
Say you dey for me
But brother wo yɛ liar
You no do shit for free
So shawn dey feel entitled
Mom don't need a pillow
When she Got a bible
Treat the marijuana
Like a lazy worker
Fired, light up, high up, get fried up
And they know for real
They never do It like us
And they for sure
They never do it Like us