Oba Orin Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Everywhere marama
When we enter
Everything tanana
When we show
Everybody faraya
When gbedu enter
Dance the galala
Make you Jo
Na my car I dey fire
No be your matter
This life matter
No be joke
Olowo lo n shaye oo
To ba shishe loma jaiye oo
Won lotito
Kiwa malole
Oba orin motun gbede
Emi FELA moma jaiye
Won lotito
Kiwa malole
Oba orin motun gbede
Emi FELA moma jaiye
Na who be their father
Nobody badder
Dey on my lane
And I'm still working harder
Everybody know I be money spender
Any wahala
Back to sender
Work work work
And get the muller
If you hammer
You go get the raba
Na who be their father
Nobody badder
Dey on my lane
And I'm still working harder
Everybody know I be money spender
Any wahala
Back to sender
Work work work
And get the muller
If you hammer
You go get the raba
Steady on my grind
OMO kosi holiday
Hustle lati Monday Wo Saturday
Mo ke pe jehova kobamise
Cause if no be God
Kosi Eni tolese o
Ise oluwa awamaridi
Ikekun ayemi
Baba bamisi
As a sharp boy
I no get enemy
Na thunder go fire all my enemy
Won lotito
Kiwa malole
Oba orin motun gbede
Emi FELA moma jaiye
Won lotito
Kiwa malole
Oba orin motun gbede
Emi FELA moma jaiye
Na who be their father
Nobody badder
Dey on my lane
And I'm still working harder
Everybody know I be money spender
Any wahala
Back to sender
Work work work
And get the muller
If you hammer
You go get the raba
Na who be their father
Nobody badder
Dey on my lane
And I'm still working harder
Everybody know I be money spender
Any wahala
Back to sender
Work work work
And get the muller
If you hammer
You go get the raba