Stop Playing ft. Mono Cruz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
In my life
I swear me I no go go broke in my life
Many many great things I won do in my life
Just wanna get the bag and chop my life
I no fit lie
Stop playing me it's a taboo
I'm not fuxking high mon Kaku
Mon kaku
Omo mon kaku
Stop playing me it's a taboo
I'm not fuxking high mon Kaku
Mon kaku
Omo mon kaku
Mabesimi my uncle
I get money no be taboo
Aaaa taboo
As time dey go Nigga dey change
Sebori lotuwabamise
Motin gbowo OMO no be today
Na everyday be my payday eee
I don't play se you know miosere
Ask me around mi o kere
Omo oromi hustle looo
Gbowo ko gbadun lo o
Stop playing me it's a taboo
I'm not fuxking high mon Kaku
Mon kaku
Omo mon kaku
Stop playing me it's a taboo
I'm not fuxking high mon Kaku
Mon kaku
Omo mon kaku
Chop money like lotto
Awon omo ajilomoto
Chop money like lotto
Awon omo ajilomoto
Se you know I'm badder
All your goons everybody
When dem a see me dema scatter
Bad man bigger
See I'm moving higher
Stop playing me it's a taboo
I'm not fuxking high mon Kaku
Mon kaku
Omo mon kaku
Stop playing me it's a taboo
I'm not fuxking high mon Kaku
Mon kaku
Omo mon kaku
Aaaaaaa
Oooo
Aaaa
Oooooo
FELA FELA FELA
FELA Back
Mono mono mono
Mono Cruz …..