No Confusion Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Dem never kill nobody yet o
Good youth, all the trouble we dey make o
Bet you, no wan mess with us and test us
Bad move, might go finish you and play sum
Pon your grave son
Nobody fit to test, man
(Hun)
Got that fire pass na fire gun
(Yeah)
Mi get the fire wey no tire boy
(Hun)
Blessings wey I get a from mi baba o
And from mi mama o
Hold on, make I tell you son
Dis life we dey live now be tradition
Nack am hard then disappear like a magician
Vibes o I dey spread like a radiation
Like a radiation
(Ay)
Next level, higher level I dey reach man
Big bands, big bands I be rich man
Who care? Who care bout your next man
Most of dem, dem be fake like a BBL o
(Like a BBL o)
We don dey turn Yaoundé into ATL o
(Into ATL o)
Say the man now really cold like MTL o
(Likka MTL o)
Big cuban pon mi chest going fully ice cold
(Going fully ice cold)
No go claim to be bad man
Boy your gal lef mi yard with her petty mouth full of semen, semen
(Woi)
No go claim to be bad man
Boy your sis lef mi yard with her butt full of semen, semen
(Eish)
She know say I get am enuf in a mi kokoro to make am a new damn country
(New one)
Yeah, I don dey hit a lick
Omo I go take flight straight to Paris cause this life now be sweet man
Clear man
(French punani)
Very sweet man, clear man
(Uh, uh, uh)
Very sweet man, clear man
(French punani)
Very sweet man, clear man
(Uh, uh, uh)
Very sweet man, clear man
(French punani)
Very sweet man, clear man
(Uh, uh, uh)
Very sweet man, clear man
(French punani)
Very sweet man, clear man
(Uh, uh, uh, hun)
Dis kind of vibes now mi heavy
(We caa done)
Dis kind of nine now mi heavy
(E caa done)
Dis kind of style now mi heavy
(We caa done)
Brand new foreign now mi heavy
(E caa done)
Man dem dropping on a daily
Big mind, big vibe
Nack hoe on a daily
(Yeah, yeah)
Brand new coupe man dem ready
Big dope, big gas
Smoking reefer on my way in
(Yeah, yeah)
Anywhere mi dey, mi gun dey
Mi nuh lef e dawg
Haffi load up the clip when I lef mi yard
Informer chat mi, just a watch mi hard
Millions dem legit, a nuh money fraud
Whipping excursion like Giggs
Bad like Mad Max and Biggs
(Pussy)
Cyan diss a Cameroonian native
Head open up like one bridge
Yo, double that
Like a BBL o
(Like a BBL o)
We don dey turn Yaoundé into ATL o
(Into ATL o)
Say the man now really cold like MTL o
(Like MTL o)
Big cuban pon mi chest going fully ice cold
(Going fully ice cold)