Hot Koki Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Boys dem no wan motto no more
Girls dem no wan motto no more
Dem a wan that big jet lo mo
(Ye, ye)
Boys dem no wan motto no more
Girls dem no wan motto no more
Dem a wan that big jet lo mo
I go fly you jet (uhnn)
Everything business (uhnn)
I go fly you there (uhnn)
I go double that (uhnn)
I go fly you jet (uhnn)
I go buy you this
And after dey go buy you that (uhnn)
'Cause' you fine like that (uhnn)
Ye, ye
The move tey, don co for my day ones
The move tey, don co for my real ones
I no fit stop o, I no fear man
No Ferragamo, e be Dior one
Dem a dey stalk o, dem a looku looku
No fit catch o, all the things wey we do
No fit catch up, na jiggy man gbedu o
Boys dem no wan motto no more
Girls dem no wan motto no more
Dem a wan that big jet lo mo
(Ye, ye)
Boys dem no wan motto no more
Girls dem no wan motto no more
Dem a wan that big jet lo mo
I go fly you jet (uhnn)
Everything business (uhnn)
I go fly you there (uhnn)
I go double that (uhnn)
I go fly you jet (uhnn)
I go buy you this
And after dey go buy you that (uhnn)
'Cause' you fine like that (uhnn)
I go fly you jet (uhnn)
Everything business (uhnn)
I go fly you there (uhnn)
I go double that (uhnn)
I go fly you jet (uhnn)
I go buy you this
And after dey go buy you that (uhnn)
'Cause' you fine like that (uhnn)
Ye, ye