Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Do it for us o

Chigo me I dey here so


Humble beginning

Lead to global success

It is not your fault

To come from a poor background

But it will be your fault

If you come later die poor ah

Just keep believing

Keep hoping for the future ah

Never allow people to come pull you down

Just keep focus

Keep working hard you go make am

When people sleep be awake go through your goal setting

If you sleep too much

My brother how you wan cash out

Chigo when I de grow people tell me I am too humble

But na my background make me to come be that humble

From a humble family so I have to humble

Pikin wey no geh helper supposed to geh sense

If I do gara gara spoil things

Who go come bail me

So I have to use my head I no wan enter gbege

I don de pray day and night

Father give me my own

I no wan stain my hand

I want to get real connect


Do it for us

Do it do it for us oh

Do it for us

Cos we don tire for the street

Do it for us

Do it do it for us oh

Do it for us

We don tire to soak garri

Do it for us

Do it do it for us oh

Do it for us

Our mama dey villa de wait


For long I have been praying for my turn

Many bae leave me

Cos I never get the rubas

Family friends

Everybody turn their back on me

But I keep praying

Keep doubling all my hustle

Cos I believe one day God's grace must surely enter

And when it enter my life Everything go balance

Family friends everybody go follow cash out

Baba God do am for me

Many eyes on me

I geh people to help

Many depends on me

If I no make am

Tell me how I go help them

Many destiny attached to me ya ka mụ nekwu

Mere mụ kam mere ndi ọzọ yaka mụ nayo


Do it for us

Do it do it for us oh

Do it for us

Cos we don tire for the street

Do it for us

Do it do it for us oh

Do it for us

We don tire to soak garri

Do it for us

Do it do it for us oh

Do it for us

Our mama dey villa de wait


Chigo me I dey here so

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status