Evidence ft. Telraboi Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Am on silent mode make nobody pressure me
Am on lonely zone make nobody tension me
Dem Sha dey wish me bad but oluwa lon sho mhi
Eyes dey see shege before I see money
Am on silent mode make nobody pressure me
Am on lonely zone make nobody tension me
Dem Sha dey wish me bad but oluwa lon sho mhi
Eyes dey see shege before I see money
Ah wetin my eyes don see
Man no fit talk
Spending mulla everyday is a nonstop
Give dem everytime kilon so,
Kilon so, I say kilon so
Wetin my eyes don see
Man no fit talk spending mulla everyday is a nonstop
Give dem everytime kilon so,
Kilonso, I say kilon so
I no wan relent
Because say I no wan depend at all
I just wan invest
So make the boy get evidence
I no wan relent
Because say I no wan depend at all
I just wan invest
So make the boy get evidence
Owo lonje moba e tan
Oshi lonje talomo
Awon lonma pe e soro
Wantun nipe kilo kan
Wonma lawon ma help e
Boya wani talomo
Uh
Aye tobomo wi tan tun ni talona
Mole mati blow
Buh momo level mi ni hood mhi
Money never come
Buh why tawon girls fema hook mhi
MiO ugly MiO fine
Padi Wo ishe cream ni
Toba rimi nibi ti moti n husle
Ajeh WA pity mhi
Emi ati money Ani battle kan tan jo fa
I must win this battle moni lati fowo sheleya
Ki poverty Malo shey hi Simi padi shen wagba
Moshe Jara Moshe mi ajeh mio ko nkan tofegba
Gbogbo Adura mi ni pe kolorun Shami soro mhi
Awon tan rimi moju naani kan rerin soromi
OSHA ti pon dandan ni pe owo yi se mogbodo ni
So I stand on my ten toes don't care about there fucking shit
Ah wetin my eyes don see
Man no fit talk
Spending mulla everyday is a nonstop
Give dem everytime kilon so,
Kilon so, I say kilon so
Wetin my eyes don see
Man no fit talk spending mulla everyday is a nonstop
Give dem everytime kilon so,
Kilonso, I say kilon so
I no won relent
Because say I no wan depend at all
I just wan invest
So make the boy get evidence
I no wan relent
Because say I no wan depend at all
I just wan invest
So make the boy get evidence