![Yolo ft. BhadBoi OML](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/29/8d898612db844420952fdb80ee3101f6H3000W3000_464_464.jpg)
Yolo ft. BhadBoi OML Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Tohbad oh
Yeeeh, yeeeh
Omo Ola, ha
As I day work, I day pray, I day give God the thanks
Many things weh deh make me the vex
E mi noh okere ju lati lo benz
Na why I dey work, I day pray, make e set o
I say, oh no
Sha ma hustle ko leh lowo
Cause many things dey weh you don't know
And if you no go hard, you go home oh, oh, oh, oh, oh
Elada mi yeh yeh
Wa gbe ire mi ko mi o
Because I don teh for street, weh I deh hustle for this money o
Family don pray sote, deh don tire to pray for me o
Baba no loose guard mi, make you shower your blessings on me
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo
Oluwa soro mi dayo, madupe
Ahh
Shekere o kin bawon rode ibanuje
Oladun, Oloyin
Man, have been living my best life
If you dey pray for Camry, make baba wire you Tesla
Every night , Man, I'm outside
150KM, pelu bouncer
If den come ask me , ano answer
Ah
Elada mi yeh yeh
Wa gbe ire mi ko mi o
Because I don teh for street, weh I deh hustle for this money o
Family don pray sote, deh don tire to pray for me o
Baba no loose guard mi, make you shower your blessings on me
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo
For this life, I must lowo
Cause I no say nah yolo
You only live once, my brother
Time is running, no slow-mo
Oladun, Oloyin
Man, have been living my best life
If you dey pray for Camry, make baba wire you Tesla