The Happenings Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
My music it's not for me
To want to project myself as such
But what I really want to project
Is the happenings
Oh tell me what is it
Watin dey sup for naija
What is this watin dey sup for naija
When it come be say industry sef turn to cult omo
Be like say me go start to rock beret
This kind thing never seen it before
Oh no no no omo rest in peace mohbad
So all my people don dey carry am for head
Naso e go be oo
Naso e go be
Dey wan tele e tele
If you wan carry am dey go
Omo this kind thing me never see o
Dey wan tele e tele
Tell me why your man killing our brother man
Do I have to die to reach number one
See if naso e go be o make we carry gun
Dey wan tele e tele
If you wan carry am dey go
Omo this kind thing me never see o
Dey wan tele e tele
Tell me why your man killing our brother man
Do I have to die to reach number one
See if naso e go be o make we carry gun
See do I have to go before you scream me name
hypocrisy niggas switched it with fame omo
Do I have to kpai before you feel the vibe
Shey person gats go before you turn on the light
Ima say it right now I'm the king of the vibe o
No be when I go you go dey use me dey shine oo
Miochido one make you turn up the light oo
Oh tell me what is it
Watin dey sup for naija
What is this watin dey sup for naija
When it come be say industry sef turn to cult omo
Be like say me go start to rock beret
This kind thing never seen it before
Oh no no no omo rest in peace mohbad
So all my people don dey carry am for head
Naso e go be oo
Naso e go be
Dey wan tele e tele
If you wan carry am dey go
Omo this kind thing me never see o
Dey wan tele e tele
Tell me why your man killing our brother man
Do I have to die to reach number one
See if naso e go be o make we carry gun
Dey wan tele e tele
If you wan carry am dey go
Omo this kind thing me never see o
Dey wan tele e tele
Tell me why your man killing our brother man
Do I have to die to reach number one
See if naso e go be o make we carry gun
My music it's not for me
To want to project myself as such
But what I really want to project
Is the happenings