No Sabi Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Dem say Miochido when you go drop
Dem say Miochido when you go give us one more
Dem say Miochido steady killing with the sauce
Bad man ginger boy vibe killer non stop
Vibe loud but me voice so soft
Any man test me all my man confront
Any man test me all my man confront
See it go be like play when your man carry loss
Abi e easy make you do am now
Dem say I make it look easy
Abi na why dem dey hate oo
Cause dem no sabi
Cause dem no sabi
No no no cause dem know
Gone a the days where I dey for my day
I make like twenty two songs in a day
No do like say you no know where I dey
I no say one day my guy it go Aahh
I no say one day my guy it go pay
So I continue dey vibe everyday
So I continue dey vibe everyday
See this thing wey I do
Na God give me this sweet ability woh woh
So me go stand ten toes never fall no till infinity no no
So any man wey one bully with the vibe make you bring am make I see yeah yeah
Then me go show you how I kill em with the vibe
Yeah you know just what I mean yeah yeah
Dem say Miochido when you go drop
Dem say Miochido when you go give us one more
Dem say Miochido steady killing with the sauce
Bad man ginger boy vibe killer non stop
Vibe loud but me voice so soft
Any man test me all my man confront
Any man test me all my man confront
See it go be like play when your man carry loss
Abi e easy make you do am now
Them say I make it look easy
Abi na why dem dey hate oo
Cause dem no sabi
Cause dem no sabi
No no no cause dem know
Cause dem no sabi
Cause dem no sabi
No no no cause dem know