Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Un, un, un, yeah, yeah

Un, un, un, yeah, yeah

(Yeh)

Hony boy, lo nse yi lowo

Oh, oh, oh, yeah

Touch the soul, so let troll

Ahhh

Hmmm


No be say, I too small make I buy Ferrari

Make I buy for Daddy

This life nah be risky

Somo wizkid

Ori 'mami o, (ori)

Ori 'bami o,(ori)

Ehh, yeah, yeah


(say)

If e Don reach my time

Wan ro pe molo seso ni

(molo seso ni en,en)

Me I go face the suspect

Me I go fight like Anthony


Nah your money you get

You no get my own

Person wey Dey drink Garri today

I swear, e go chop better

A je pako ni mi, I no be omo butter Ah


This life wey I come, I no come here to lose

I know you go open the way for the boy

Ha ha ha ha, ke ma gbo

I don dey sing from, primary 4

Teba ri mi pelu Baddo ema foh


Un-un-un-un

ema foh un

(ema foh un-un-un-un-yeah)

(Yeh)


Money be my Aim

Kan Malo she shame

Kan malo corner me, mo ya jara mi


Broda show me love

no dey send me Sticker Ah

No love in the city

Dem no Dey pity


You won buy latest Benz

You dey sleep, falala

Maduro, masare, marose

Music nah be connection

(Un-un-un-un)


(Hnn attack)

Abi seti rope mo ma foh

Aje, mi o le stagger

Timo gara tan

Kema ko, orin taba ko lema gbo

Kema watch

Esa lemma ke u ninu church


(Gbo) awa leyan Hony boy

Awa ngbo pe loo

Dem be forming push

Omo eru is being come boss

Lamba po, we be dropping songs

Man just dey grind

Making doings for the doe


If you no get money,no girl go wan dey for you my bro

Ko seni to ma show, ton Bari

pe o ti broke

Toba lo tun wa un love, a je pe oti jonce

Won Ma nipe o ti sun le, won Ma nipe oti yoo

I dey grind, I dey pray

Mode mope mo ma blow


Make my shoe shine

And, make my face show

Moya focus Lori hustle mi

Koju mi malo boo


But, matter kan wa

Timo un bother, agender wa

Kini kan wa timo feda

O ma better, adura a gba, malo bother


Abi oti pade, adiye ti o ni feeder

So, ema sere ema bebe

Teba duro, ema bere

Ema gbon biti ileke

(je, je)

Ani teba sare, ema bebe

Teba duro, ema bere

Teba duro, ema bere

(je, je,)


(say)

If e Don reach my time

Wan ro pe molo seso ni

(molo seso ni en,en)

Me I go face the suspect

Me I go fight like Anthony


Nah your money you get

You no get my own

Person wey Dey drink Garri today

I swear, e go chop better

A je pako ni mi, I no be omo butter Ah


Ibi tima de, made be

No time to check, made be

Ibi tima de, made be

No time to check , made be

Emi omogbon (yeh)

Time go, knack, (yeh Ah)


Ema gbon un-un ema foh


No be say, I too small make I buy Ferrari

Make I buy for Daddy

This life nah be risky

Somo wizkid

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status