
Real Hustler Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Iyeh, un, un, un, un, un, unn
Yeh (spiritual beat) another
Spiritual Lo ngbe mi lo uh, uh, uh, uh, un, yeah
Call me Hony Boy, yeh
Nobody know-how tomorrow go be
Brother no dey foh for nobody
Person wey give up,nah e fuck up
I stay focus, I no fi lock up
Aje, my time go come
Me I no fi rush, make I die
It was so sad, oppression dey make person mad
Hustle is so hard, nothing fi to shake me, me I too stand
Hustle le Koko, but don't lose guide
Shebi only God, nah e dey my back
The boy don'rack, the time must knack
Help your guys Toba lowo
Money man, no dey pariwo
Dem won'make I give up
Lati many years, ti mo ti nbo
If man no hustle, wetin man go chop
As a bad man, me I no go give up, yeh
As a hustler, me I no go fed up, oh, oh
As a bad man, me I no go give up, ah
As a hustler, me I no go fed up, oh, oh, yeah
Yeh
Dey play, you no hustle
You Dey think say hustle go pay
Dem go shenk you, person wey you think say e go help you
Nah you go carry your career
Jesun omo Maria, I dey pray say me and Baddo ka rira
Oh, oh, oh, ah, eh, ah, ah, ah
As a bad man, me I no go give up, yeh
As a hustler, me I no go fed up, oh, oh
As a bad man, me I no go give up, ah
As a hustler, me I no go fed up, oh, oh, yeah
As a bad man, me I no go give up, yeh
As a hustler , me I no go fed up, oh, oh,
Un, un, un, un, un, un, un, un, yeah
No, no, no, no, no, no, no
Ah, is not by age
My story must to change
Ah, no delay, oh, oh, yeh
If you get money they go join body
Malo fara we anybody
Follow your dream, you go see me for your TV
I'be set, awon EV
Yeh, A sap ologbon lole grab e
Omogbon, so de ngbo
Malo foh oh, oh, oh, yeah
Un, un, un, un, un, un, un
Un, un, un, un, un, un, un
o sa ti mo
SON OF THE VIBE oh yeah