Down Down Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Open your eye padi nobody
To ba losun ama saraforiko
Nobody go hear your own story
Everybody go dey tell you somy
Sit down make I tell you something
I no get money tiwa no go love me
Keep on grinding brather no too worry
Wetin go be brother nobody know
Nobody …. men I see nobody
When I need people around me
Mên i see nobody
Nobody…. men i see no body
When I'm down down down
Men I sée nobody
Do what you like I no go tell you sorry
Na one of the things wey my padi do me
So quickly everybody leave me
I for den die but Ori logo mi
Back to you i am very Sorry
No every man get own story
See many smile no go turn puppy
Family first ma lo gbagbe mommy
I feel your pain my own still dey pain me
These days omo eno funny
I Know if I die dem go cry for me
who you don help Ogbeni soji
No be to go Church shey you clean for body
You dey carry bible but you no holy
Who am I to judge pass me my poly
Baba God don sign and e dey my body
When there was no love mama dey for me
Urgent 2k and She dey pray for me
My Son oma shasheyori
O luwa lo she moti saseyori