![Owo](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/07/b4fc816eb3d54ff8b06d1c796d017388H3000W3000_464_464.jpg)
Owo Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
This is my time it's already my turn
Everybody be asking is that the same bÕi
Make my raba start to pile up
It's my show so you must turn up
Shey make i clear you molo lapo
Mr. Kuti emi ankulapo
We go turn up won ti gba mi lago
Ba mi pe sisI yen ko ba mi lagbo
Ko gbami lagbo Gba bami
Go down low make u scatter the
Make It reign on you cuz I gat the doll
Emi omo Ologo
E shock them now gbogbo wan ti rogó
I no dey talk money be my logo
Incoming wave no go loose guard
This is my time it's already my turn
Everybody be asking is that the same bÕi
make my raba start to pile up
It's my show so you must turn up
Up in the morning all I think is owo
Strategizing on how to pa wo
Call all of my boys make we start to kawo
Nothing to chop if we no see owo
Stepping outside going for the owo
French and clean butterly ajehpako
No follow me tiko ba jawo
Money money
Kudi
Ego
Shaye
Every other thing ko de kan aye
We work on monday Tuesday Wednesday Thursday
Every other day la fi n shaye
left that parte for this parte
For your long omo men mio de raye eh
Drop this Gbedu and bon my face
Catch my bag and i do smile face