![Time ft. Teezle](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/27/f1e04135e62141f2a1f509f437dcdd97_464_464.jpg)
Time ft. Teezle Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Aiye ka ye I no mind to chop am o
Na Wetin to kill me I wan Dey try Dey do
Gat no time to digress but grow
Gat no time to fight just blow
Woh woh woh uhuuu woh
Tell me why me I go dey fho
Gat no time to dey fho
Make the money all
And start to dey ball o
Mummy ti warn mi Ki ma shay bala bala
Pe o ma haunt me mo ma shay Yama Yama
Make me I no go astray
Astray Wey I don go wey I don come back ehe
Ehe ehee o omoge
Mummy ti warn mi Ki ma shay bala bala
Pe o ma haunt me mo ma shay Yama Yama
Make me I no go astray
Astray Wey I don go wey I don come back ehe
Ehe ehee o omoge
Mo ko ni le Mo tun ka le jo
Me I no phor I don run Dey go
I gat no time this time no Dey slow
Very fast you gats fast my bro
Mo ko ni le Mo tun ka le jo
Me I no phor I don run Dey go
I gat no time this time no Dey slow
Very fast you gats fast my bro
Apa won ti jabo Apa won ti fall
E le fago Seyin no one tamper with the clock
Henessy Moët VSOP we Dey pop
Je ki she yen Kari make you pass am with the cup
Omo pe omo ogbon ni mi Im not allowed to dull
Many Dey for back and many still Dey my front
Iya yin mafo OLUWA na sha my plug
When there Soldier go our soldier go Dey come
Igi kan ole da gbo she
Igi kan o le Dagon she
Oju orun teye fo
Oju orun teye fo
Igi kan ole da gbo she
Igi kan o le Dagon she
Oju orun teye fo
Oju orun teye fo
Mo ko ni le Mo tun ka le jo
Me I no phor I don run Dey go
I gat no time this time no Dey slow
Very fast you gats fast my bro
Mo ko ni le Mo tun ka le jo
Me I no phor I don run Dey go
I gat no time this time no Dey slow
Very fast you gats fast my bro