Story Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Boy
Boy
Boy
Boy Dolpson
Story kosi o
Story pari o
Wetin dem wan talk again
Omoo I don't know
Many thing I do wey Dem talking I don't know
Mouth killi passi gun my mama don let me know
Frenemies like brothers dem be putting on a mask
I be shooting farther I be shooting for the Stars
Living for the future leave the past inna the past
Paying up the prices I don't leave my life to chance
If the night scary I will shine out all my light
See my mind is clouded what I'm feeling is so Dark
I can hear dem screaming out my name and it's so loud
When I hear them echoes Amma volume up the Sound
Life e no get manual so you're left with many choice
Live it to the fullest make you no send anyone
Can't forget my brother wey dem shoot with the gun
Leave no room for regrets make you nail dem to the cross
Make the fire burn dem
Let dem know say , me I no well
Omo gboro ni mi , Mo sholobe
Dem dey find attention but I no send dem
I just Dey giddem
I burst their finesse
I no dey relent
It's a ten over ten
They know I'll come through
Cos I get confidence
I put it on point and I mind my business
Make the fire burn dem
Let dem know say , me I no well
Omo gboro ni mi , Mo sholobe
Dem dey find attention but I no send dem
I just Dey giddem
I burst their finesse
I no dey relent
It's a ten over ten
They know I'll come to through
Cos I get confidence
I put it on point and I mind my business
There is more to life, keep exploring
Shey yin temi ni gboro n gbo mi
Put the ladders up and clamp on it
Remember that you came from nothing
E don wey I Dey don dey para
And I get Ogba I be ogbana
Na who set me set me on fire
Give me cold Pepsi and two Gala
Boyi Boyi na barber
Boyi Boyi na singer
This the life I live my man
Never late for the show time
Boyi papa na plumber
Boyi mama na trader
Put dem weights upon my back
Hustling hard to raise that bar
Soy un Rey en mi ciudad (Spanish)
Nobody can touch me now
Enough of your grumpy…
Make the fire burn dem
Let dem know say , me I no well
Omo gboro ni mi , Mo sholobe
Dem dey find attention but I no send dem
I just Dey giddem
I burst their finesse
I no dey relent
It's a ten over ten
They know I'll come to through
Cos I get confidence
I put it on point and I mind my business
Make the fire burn dem
Let dem know say, me I no well
Omo gboro ni mi, Mo sholobe
Dem dey find attention but I no send
I just Dey giddem
I burst their finesse
I no dey relent
It's a ten over ten
They know I'll come to through
Cos I get confidence
I put it on point and I mind my business