Bando ft. J Tunes Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
It’s j-tunes my nigga
Ferado gan gan
Boy boy ferado
Boy boy boy boy Ferado yeah yeah
Yeah yeah
I put my life on the line for the game tho
I get brother de my back
Dem m be like 10 folds
We de make rabba
Make d rubber band dey make moves
I de feel fly I be like Jagaban for this tune
So kini level
Follow the level
As I don lock up for the matter oti settle
Another banger wey go cause scatter scatter
Jaga Jaga
kata kata
Wuru wuru, lori table
3 gbosa for my people wey sabi
Always on the road on my way to make money
Sey dey don know sey the vibe de body
I fit to talk anything after shayo dey body
Yee
For my bando
Plenty money dey for the bank o o
Is a lifestyle for the gang o
Plenty goons Dey for my yard oo
For my bando
Plenty money dey for the bank o o
Is a lifestyle for the gang o
Plenty goons Dey for my yard oo
Yeah Bando
Plenty money dey for the bank o
Is a lifestyle for the gang o
Plenty goons dey for my yard oo
Omotena, Sarewa!
I dey feel your backa e de sha na na
Tomiwa , Shalewa
All of them want to shamanya
Knack them !, shark them
Omo to ba gbedi wa spank them
My song is an anthem
Strike them like Sanchez
Omo to ba gbedi wa spank them
I know sey the thing be de shark them
Fuwon like pami, we be de high them
High dem I sey I no de high dem
Mandem fucking with the mandem
Mandem rolling with the Mandem
And Issa banga Issa another anthem
Standem but I don’t understand them
Shey u de feel my music
Ifeuoma dey make i naughty
When u hear the gbedu, iwo sha ma josi
Jubadi to le ko ma easy , when the money de
Everything is rossy, 24/7 days I de browse u
Me I can’t fornicate if it’s not u
Make I de come show u things I like
Give u things u want o yeah
For my bando
Plenty money dey for the bank o o
Is a lifestyle for the gang o
Plenty goons Dey for my yard oo
For my bando
Plenty money dey for the bank o o
Is a lifestyle for the gang o
Plenty goons Dey for my yard oo
Yeah Bando
Plenty money dey for the bank o
Is a lifestyle for the gang o
Plenty goons dey for my yard oo
I say knack them!, shark them
Omo to ba gbedi wa spank them
My song is an anthem
Strike them like Sanchez
Ye ye ye ye
yah yah yah yah yah yah
Ye ye ye ye
yah yah yah yah yah yah
Ferado gan gan