THIS LIFE Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
To be a man no be a day Job
That’s why I no dey envy person wey Dey top o
If you dey sleep make you sit up
You won buy two lambo u dey do tik tok o
For my side young and old hustle for d money
Them no send nobody ole shani everybody
The struggle ni be small , there ain’t nobody
Only you in the burden then you know the hustle
Alagbari loga mugun
For my country you no fit do mumu
Nobody to help wetin man go do
Carry my cross, my agbelebu
This life na yolo
I no fit to do wetin no pay me ,
Cuz me I know na money be the koko
It’s been a while outhere we been dey struggle for the dough , dough
Ogene do
If I start to spit my mind out , mi o de le sotan,
Mi o de lo sotan ….
This life na yolo
I no fit to do wetin no pay me ,
Cuz me I know na money be the koko
It’s been a while outhere we been dey struggle for the dough , dough
Ogene do ….
If I start to spit my mind out , mi o de le sotan,
Mi o de lo sotan
AHH
ELEYI PO
Achu!, achu! , achu!
When I look at my side I see nobody
So I owe no one no apology
Bad energy stay far from me
As I Dey like this me I dey find money
Bobo wanna pull up in a lambo
Bobo wanna fly to Soweto o
Ice on me like David O
Me wanna blow like daddy yo
Buh no food for lazy man o
That’s why I Dey tepa mo
Me no wan go bankrupt
Ejo talo koba won
Kemi sha ti lowo gan
This life na yolo
I no fit to do wetin no pay me,
Cuz me I know na money be the koko
It’s been a while outhere we been dey struggle for the dough, dough
Ogene do
If I start to spit my mind out, mi o de le sotan,
Mi o de lo sotan
This life na yolo
I no fit to do wetin no pay me,
Cuz me I know na money be the koko
It’s been a while outhere we been dey struggle for the dough, dough,
Ogene do,
If I start to spit my mind out , mi o de le sotan,
Mi o de lo sotan
Ferado gan gan.