Baddest Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
I just been dey contemplate
I don think, i don meditate
The reason you dey misbehave
Na because una dey see my face
Omo
We are not the same
Not the same
Im on a different lanes
Playing different games
If i no dey today
No dey wait
Go your way
Na your time you dey waste
I dey talk, una dey me hear so?
Una de look me like say i been dey smoke soap
No be your fault, na me let you from get go
You dey hate but na me be your inspo
If my shine dey provoke, you be ogbanje
You no like my shit, i go talk am again
I go shout am for the street, I go shout am for mountain
Even person wey deaf go hear say na me be the baddest ma-a-an
Na me be the baddest ma-a-an
Na me be the baddest ma-a-an
Na me be the baddest ma-a-an
E get too many questions wey the back of my head
I no fit express them without a pad and a pen
Creating a world over a kick and a snare
Una too dey talk, dont give a fuck whatchu said
Na ADEOBS, illest of dem all
Mi o need la ti soro ju, e da mo
You fit top ?
What the hell are you waiting for
I walk in with a swag thats from outer space
Bare man with no taste go dey commentate
Say it with your chest out, no dey hide your face
The way you hate, e be like say i dey burst brain (i dey burst brain)
(I dey burst brain)
Im a certified rockstar, Curt Cobain
Thats why im on the wickedest shit everyday
Even when I die i still go come again
From this plane to the next
Everybody wey dey gat know who's the baddest ma-a-an
Na me be the baddest ma-a-an
Na me be the baddest ma-a-an
Na me be the baddest ma-a-an