You Go Hear Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Many times i tried to give people my help
I no do one, in no time they con forget
Them do me bad, they come put fire for my head
But my eye don clear, i got no reason to dey vex
It's like im trying to grow
Niggas are telling me no
Mans dey fear Cos a nigga
No wan dey move with their flow
Una wan show me yawa
But God dey in control
Now i got all the power
Like its infinity stones
(Oh lord)
Anything i do, they must comment
They want box me in, i go jump the fence
Man I found my wings, imma leave the earth
Una go stay for ground, in the same ol ends
As I dey denge denge
Im posing posing
I move jeje, jeje
I dey lowkey, lowkey
Some dey yeye me
Others dey wan control me
But I no send them, send them
I stay cozy, cozyy
Wait
Dake
Hold your horses
Why your mouth dey run
Ta lo so pe
There is only one way
Mo le gun aéroplane
Te ba block highway
What im trying to say
Is i fit do am my way (E go work)
You niggas are way too boxed in (What the fuck)
I dont worry bout nun cos
Funds dey come
Stop trying to be God
You no sabi pass Jesuuuus
Omo
Im a sinner but i get all my info straight from the sou-sou-source
Me and Jah text messages so all your advices be looking very su-su-sus
Keep your limitations to yourself, omo that curse is not for us
So next time you want to open your mouth and talk just fast forward to this chorus
As I dey denge denge
Im posing posing
I move jeje, jeje
I dey lowkey, lowkey
Some dey yeye me
Others dey wan control me
But I no send them, send them
I stay cozy, cozyy
No dey fuck with my head
From my thoughts, please stay clear
All your talk i no dey hear
Enter here commot for there
If I get idea, why i go fear
Come test me, If you wan kpeme
Na big wehn you go hear ehn
If you try to interfere