
Tongolo ft. Joey Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
See the things wey you dey do
Wey dey make me dey wan come to you
Come to you
When you move that your waist
And you bend, dem de run for you
Run for you
Man dey think
Man dey strive
For the things wey I go do for you
Do for you
Make I write you the Check
I go sign for the pen for you
Pen for you
Nwa Nwa
gba gbe egwu
Badman be looking your body
Nwa nwa
Mechie Uzo, make I chopping your isi ewu
Na the way I dey feel I dey look
I dey think of you.
Me I get am for shokoto
Make you brukutu
Make you mukutu
Chawada
Chawada
Maybe I can blow your mind
Be your guy
Chawada
Chawada
Every memory you wanna make
I Be your guide
You tell me say you dey find man
Oya make I handle you
Handle you
No be say na the last chance
Say make I come to you
Come to you
Wey the Aboki wey dey change dollar
Show you want a man can do
Man can do
The way e dey do me for body
Baby I go kpai man for you
Kpai man for you
Follow follow follow your lead I
See the start of my future
Give my all if you be mine
Follow follow follow your lead I
See the start of my future
Give my all if you be mine
Oya make you dey Wonkolo lo lo
Oya do Kolo do
I dey see as you dey
you dey Tongololo
I dey look
I dey talk
I dey think
I dey Roll
I dey come for your side
Baby girl make you comfort me
Comfort me