No Stress Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
No stress me now
No stress me now
No vex me now
No vex me now
No stress me now
No stress me now
No vex me now
No vex me now
Me I dey on my own
Smoking my Igbo oh
Dey check up on my hustle
You know as e dey go oh
I dey drive comot my estate
Danfo come block road
Dem say na stop & search
But you say you no be Sars
Hiss
This
Which kinda life be this
Na person wey suppose save me
Come Loot me like this
My guy maka why
You do things for Pride
My Guy maka why
I dey see pain for your eyes
Tell me another story
No stress me now
No stress me now
Tell me wetin me I know know
No vex me now
No vex me now
No stress me now
No stress me now
No vex me now
No vex me now
Tell me another story
No stress me now
No stress me now
Tell me wetin me I know know
No vex me now
No vex me now
No stress me now
No stress me now
No vex me now
No vex me now
Make you dey on top your hustle
This people dey no send you
Make you dey just hustle
Hustle
Hustle
Make you dey on top your hustle
Cos this people dem no send you
Make you just de hustle
Hustle
Hustle