Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Am a soldier

This life be like police wey dey ask for rodger

I just dey waka jeje wonipe mon buga

Even the ball no score moma tungba

Oya tungba

Me i no fit please life

kosi nko to le se wey go give you peace life

Me I Dey banging every thing me I must shine

If I kon blow una go talk say I go shrine

cos I wan shine


Holy water

Ati holy spirit for the holy altar

Problem me I get na my only ota

Make i fly away like Harry Potter

Harry Potter

Living my life on God ooo

Me dey hustle like I dey mad ooo

Make the client must to bo card ooo

Things for this life just bad oo


Today today today we go ball

I pray to God we no fall

That's why I say nogodull

You know you know

Today today today we go ball

I pray to God we no fall

That's why I say nogodull

You know you know


Many times I don win many times I loss

Somedays I am better and some days I am worse

That one no come mean say make man go dey plus

God na my main king and God na my boss

You know say me I dey strive

You know I must to survive

I take music as my wife

I take music as my life

You know na God be the boss

And I dey come with the force

Te pause

No dey Study me like I be the course

No be say I too fine

But all the girls want to knack am

No be my own I no fit take am

All this thing I no like am

When he no get dem dey shenk am

Now he don get oya check am

Balling like david becam

All of my ladies don ready

Make we party na na make we nana


Today today today we go ball

I pray to God we no fall

That's why I say nogodull

You know you know

Today today today we go ball

I pray to God we no fall

That's why I say nogodull

You know you know


Holy water

Ati holy spirit for the holy altar

Problem me I get na my only ota

Make i fly away like Harry Potter

Living my life on God ooo

Me dey hustle like I dey mad ooo

Make the client must to bo card ooo

Things for this life just bad oo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status