![Happiness](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/27/62f5106cafd54e4fa5b026aeb8793f93H3000W3000_464_464.jpg)
Happiness Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Ah ah ah ah ah eh
Ehhhhh
Yeah yeah
Yeah yeah
Ahh ehh
Yeah yeah
One life drama but it get many scene
Government mental wey no get medicine
All this matter wey dey ground no want to
They stand no wants to learn their lesson
You know for dis continent everyone
Dey ment we dey use wayray port am
One day everything go set life na market
You go still go back to farm
I pray for happiness
Cause some days you know I feel less
Na why I always dey on highness
God still dey show him kindness
Oh yeah, even when I no collect
When no bitcoin for wallet
Na God still be my socket
Whenever my plug wan connect
My n**ga Wetin dey sup now
I am about to shut down
It no go bad if I run town
Many things wey don sup
Now they suck
I no fit calm down
It's not the time to joke now
Because my eyes dey choke now
N**gas dey stay awoke now
And work now Ahan
Ko far ko jigan
I got the punch na to blow like I be jigan
Staring at me you can see what I have become
Bere lowo anybody emi idan
Son of idan
Emi Bad guy, she love my life
All the ladies want to go gaga
You want my vibe you know my type
Make I give you reggae and raga
I pray for happiness
Cause someday you know I feel less
Now why always dey on highness
God still dey show him kindness
Oh yeah, even when I no collect
When no bitcoin for wallet
Na God still be my socket
Whenever my plug wan connect
My n**ga Wetin dey sup now
I am about to shut down
It no go bad if I run town
Many things wey don sup
Now they suck
I no fit calm down
It's not the time to joke now
Because my eyes dey choke now
N**gas dey stay awoke
And work now Ahan