![Cross ft. Roadmanbth](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/04/5d9d08be860645cd8fce92510a4f39c1_464_464.jpg)
Cross ft. Roadmanbth Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Wickedest Vibes
Uh uh uh
Yeah yeah
Ugh uh uh
HO$ana yeah
Too many things wey they sup at once
Free me make I talk my talk
If you no like
Make you run comot
Bad belle sef them go talk their talk
Too many things wey they sup at once
Free me make I talk my talk
If you no like
Make you run comot
Bad belle sef them go talk their talk
Carry my agbelebu now
Too many problems wey man they face
You see this life wan tire me now
But me no go gree me go stand my ground
Cause I gotta make my mama proud
I they my lane I they work and grind
Straight to the top see no dulling now
Cause I gotta make my mama proud
Carry my agbelebu now
Carry my agbelebu now
Carry my agbelebu now
Carry my agbelebu now
Now, Oloun
Ho$ana
Imma get it
Want like 10 bands hanging in my pockets
I'm a go getter ama surely hit the target
Yea I'm so fly I'm flyer like the rockets
The money ginger me
Please don't bother me
Imma get it by any means legal or illegally
Make it to the top imma take you where you never been
Stories of my past are the things that you've never seen
I look up to the sky
Like the stars in the sky ama shine
And like the birds in the sky ama fly
Let me live life
My brother live your life
Me I Dey live my life
So I can get peace of mind
My brother live your life
Carry my agbelebu now
Too many problems wey man they face
You see this life wan tire me now
But me no go gree me go stand my ground
Cause I gotta make my mama proud
I Dey my lane I they work and grind
Straight to the top no dulling now
Cause I gotta make my mama proud
I carry my agbelebu now
Carry my agbelebu now
Carry my agbelebu now
Carry my agbelebu now
Now, Oloun
Make you they for who they for you ooo
Me I they for who they for me ooo
If not them go see you finish
And for this life you go learn your lesson
Make you they for who they for you ooo
Me I they for who they for me
If not them go see you finish
And for this life you go learn your lesson