![Para ft. Roadmanbth](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/04/5d9d08be860645cd8fce92510a4f39c1_464_464.jpg)
Para ft. Roadmanbth Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Born inna the 90s
In Surulere, back in Fujah
I've been trapping since RC
You know the boy's been bad
Been shining since now
On the go emi Roadman seh
I'm on the move 24/7 seh
Emi baba wan no go dull am seh
Gbedu por por seh
So tell me why I no go blow
Why I no go gara
Why I no go show
And tell me why I no go para
Tell me where were you, when we were trapping in Osapa
Always on the road, I be tryna get the mullaa
Why I no go blow
Why I no go gara
Why I no go show
And tell me why I no go para
Tell me where were you, when we were trapping in Osapa
Always on the road, I be tryna get the mullaa
I no Dey fear person
Me I no Dey look face
I be person wey dem no go fit to replace
So every move I make is turning faces
Only sure guys dey so no incases
Pull up to the place only see lovers
Make dem scream ye ye
Like dey sing Burna
And you know we shutdown any performance
All my guys only ballers
Anywhere I'm in, me the MVP
They can't hate me so they envy me
Me I just Dey give dem melodies
Cause on a daily
Steady chasing that bag baby
I be pushing da P daily
You know I'm on my grind baby
So tell me why I no go blow
Why I no go gara
Why I no go show
And tell me why I no go para
Tell me where were you, when we were trapping in Osapa
Always on the road, I be tryna get the mullaa
Why I no go blow
Why I no go gara
Why I no go show
And tell me why I no go para
Tell me where were you, when we were trapping in Osapa
Always on the road, I be tryna get the mullaa
Tell me where were you
When we dey puff puff pass in the lou
I'm with my guys and I'm chilling with the crew y'all
You know we shutdown when we pull up
Nigga tell me where were you
When we dey puff puff pass in the lou
I'm with my guys and I'm chilling with the crew (ughhh)
You know we shutdown when we pull up