![Pareke](https://source.boomplaymusic.com/group1/M00/63/A1/rBEeMVpGIqyAIGXNAAC5pZ8nHWY100.jpg)
Pareke Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Pareke - Teni
...
Ogogoro be like woman o, if you shack am you go high o (Down to down entertainment)
Huuu..... Hoozing gehleh
Yeah! yeah! yeah!
Weytin dey kill woman pass ooo, na money... money
Weytin dey kill man-u pass ooo, na ikebe o... ikebe o... ikebe o
Oya baby pareke
Everybody start dey pareke
For Isolo dem dey pareke
In the lungu dem dey pareke
Haha, Unilag dem dey pareke
Everywhere dem dey pareke
For Enugu dem dey pareke
For Okota, dem dey pareke! pareke! pareke! pareke!
Give me sweet pammy o
I want to taste your pammy o
Wey the dance, where the party o?
I want to dance and paddy o
Who fit dance? show me na na na
Where dem dey? show me na na na
Who get crase? show me na na na
Where dem dey? show me na na na
Egbayin... prokoti... He say Tenibaby, roll waist
Egbayin... prokoti... He say Tenibaby make you roll waist
Weytin dey kill woman pass ooo, na money... money
Weytin dey kill man-u pass ooo, na ikebe o... ikebe o... ikebe o
Oya baby pareke
Everybody start dey pareke
For Isolo dem dey pareke
In the lungu dem dey pareke
Haha, Unilag dem dey pareke
Everywhere dem dey pareke
For Enugu dem dey pareke
For Okota, dem dey pareke! pareke! pareke! pareke!
This ikebe go put you for trouble o
Bobo, stop to dey fumble o
If you talk too much you go mumble o
My ikebe will have you to stumble o
He go dey do like a paraga person
He go dey stand up waka like a paraga person
He go dey drink like a paraga person
Start dey move like paraga person
Egbayin... prokoti... He say Tenibaby, roll waist
Egbayin... prokoti... He say Tenibaby make you roll waist
Weytin dey kill woman pass ooo, na money... money
Weytin dey kill man-u pass ooo, na ikebe o... ikebe o... ikebe
Oya baby pareke
Everybody start dey pareke
For Isolo dem dey pareke
In the lungu dem dey pareke
Haha, Unilag dem dey pareke
Everywhere dem dey pareke
For Enugu dem dey pareke
For Okota, dem dey pareke! pareke! pareke! pareke!
Ileke fe jabo (Fe jabo)
Ibebe to n gbona (To n gbona)
Ileke fe jabo (Fe jabo)
Ibebe to n gbona (To n gbona)
Ileke fe jabo (Fe jabo)
OUTRO
Down to down entertainment