Wa gba Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Futa
I dey
From jalon
I dey like lion
Kpontia
Za man
I be aza man
The hit producer
Catch fire
Push fire
Kpo fire
I dey brutal
I get scutter
Oya jalo
I be ogun boss
I dey fight boss
Dem know my matter
Haaaa
Obatala
Dem know my matter
Go ask sango
I be agbaka
Me I dey with my shaka
I dey fire like abaga
I dey fire like abaga
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
When kasala burst
All man go collect
Groundnut go shele
Hell go dey select
Men head go correct
Yuzuzu you collect
Senior man calm down
No dey form jagaban
Na we dey run this town
Fly wey no hear word oh
Follow for center hole
You just dey form ghetto
You go collect woto woto
Me I dey with my shaka
I dey fire like abaga
I dey fire like abaga
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
If you do anyhow
You go see anyhow
Wa gba so ja
Na we dey run this town
Abiri on the mix
Wa gba so ja
Wa gba so ja
Na we dey run this town
Wa gba so ja