SHE DEY DO Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Maskking dey here so
This na love overload
Kpontia
The hit producer
My area girl with big baka
My area girl with big yan
My area girl with sweet potato
My area girl with big yan
Baby o
Do yanga
Make you flex that your sweeting thing
Baby o
Do shakara
Give me love wey go make me think
I no fit dance
I no fit walk
I no fit talk
I no fit chop
I no fit dance
I no fit walk
I no fit talk
I no fit chop
As i see as she do
E make me want to do
My body come dey do
Do me like make i do
Shuperu
Shuperu
She dey do
Dey do
Dey do
Shuperu
Shuperu
She dey do
Dey do
Dey do
I see you
I see love
I see you
I see my wife
My asan pete
Agbalumo
Na only you dey blow my mind
Give me love now
Baby give me love now
Give me love now
Baby give me love now
I no fit dance
I no fit walk
I no fit talk
I no fit chop
I no fit dance
I no fit walk
I no fit talk
I no fit chop
As i see as she do
E make me want to do
My body come dey do
Do me like make I do
Shuperu
Shuperu
She dey do
Dey do
Dey do
Shuperu
Shuperu
She dey do
Dey do
Dey do
As i as see as she do
E make me want to do
My body come dey do
Do me like make i do
Shuperu
Shuperu
She dey do
Dey do
Dey do
Shuperu
Shuperu
She dey do
Dey do
Dey do
Give me love now
Baby give me love now
Give me love now
Baby give me love now
Abiri mix