journey ft. Demzy Richiez Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Omo we no easy oh
Success no be small journey eh
Man am still on the road
Make una leave me alone
Oh I know oh oh
Say man wey work
Must to chop oh
Woke up in the morning
And it feels like the same day
As a man had to face my fears
Ready for what is gon come next
Plans for life, na lesson
When you live am
Leave wrongs na normal
But still needed to be treated
Spoil the rod and spare the child
Lord I don't wanna die young
Been raise by monsters for accra
Why you still wonder
Where the beast is from
Richie big riches
Oche so she said
When she born a child
A king was born
Everywhere jubilation
Everybody celebrity
I'm a born winner
Never fail
Their evil no go prevail
Omo e no easy oh
Success no be small journey eh
Man I'm still on the road
Make una leave me alone
Oh I know oh oh
Say man wey work
Must to chop oh
Must to chop oh
Started from the bottom
Now we're here now
Many shenking now I stay strong
Living life to the fullest
Me I dey on g
Nobody fit stop my shine on g
Nobody know me when I started
Now I've been balling on a daily
Oluwa thank you for your blessings
Oh for your blessings uh yeah yeah
One, two, three I buckle up my shoes
Stack my bags and a step to accra
Many nights I know I cried
Lots of time disappointment I faced
Like a superman
I always come through the scene
Beat up my chest
Out of the rest I'm the best
Face my fears never
Fly through the fence
Yeah never fly through the fence
Omo e no easy oh
Success no be small journey eh
Man am still on the road
Make una leave me alone
Oh I know oh oh
Say man work
Must to chop oh
Must to chop oh oh oh
Omo e no easy oh oh oh oh oh yeah
Yeh e no easy e no easy e no easy oh