Adura(Prayer) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Fi mi sile, ge kin jẹun aye mi o yoga
If i no talk you no go know watin Dey worry me oh oh oh yoga
Oppression tension
Dem don dey use different Formation election na selection
Poor man dey work
Big man dey chop am
Plenty talk no dey full basket
So i gat to hustle
And make the pay
Chasing the money
For a very long time
When i catch am
I swear i go marry am
Married to the game
No delay working for the pay
Every night and day
Adura la agba lojojumo
Adura la agba
Prayer adura adura ah ah
Adura adura
La agba lojojumo la agba
Lesson plenty we don
Dey pray for blessings
Lesson plenty we don
Dey pray for blessings
Mummy mi wa ni le o
Daddy mi wa ni le
I just want make them proud
Even thou country hard
Mummy mi wa ni le o
Daddy mi wa ni le
I just want make them proud
Even thou country hard
My people suffer suffer oh
Giant of african
But we still dey struggling
Bad government make
The country fumble
Them say the snake
Swallow thirty-six million
Shey na small pikin
We be for the country
I no know me i no know oh oh
Fi mi sile, ge kin jẹun aye mi o yoga
If i no talk you no go know watin Dey worry me oh yoga
Oppression tension
Dem don dey use different Formation election na selection
Poor man dey work
Big man dey chop am
Lesson plenty we don
Dey pray for blessings
Lesson plenty we don
Dey pray for blessings
Married to the game
No delay working for
The pay every night and day
Adura la agba lojojumo
Adura la agba
Prayer adura adura ah ah
Adura adura
La agba lojojumo la agba
Mummy mi wa ni le o
Daddy mi wa ni le
I just want make them proud
Even thou country hard