
She's bad Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Jalobaby
Say I say right now
They want to enter o
Kilofe gan
She a bad one
Pull up in a rubicon
You know she bad gan
She no like talk
She no like boys
She get her own money
She no dey do runs
If you see her set up anytime she go club
You no go know when you go fall off
She no like form
She her own boss
Her energy is high baby wtf
You know my baby is bad o
She's bad you know you know she's bad
My baby is sexy yeah yeah yeah
She's set you know you know she's bad
You know my baby is bad ooo
She's bad you know you know she's bad
My baby is sexy yeah yeah yeah
She's bad you know you know she's bad
I'm with a baddie
And she likes me
She wants me to be her daddy
She always call me every morning
Just to tell me how much she loves me
See I like my baby girl I no go lie
Na her matter
Na hin dey make me Dey mad
Anytime she call on me
She Dey cuddle me
Those things Na hin dey blow my mind
Anytime I enter club dem dey eye me
Cos I get sexy lady beside me
Niggas wanna talk to me they wan be me
This one na jimmy choo no be Nike
Everybody know me well for my city
Anything I do I Dey do am finish
Any baby girl wey you see beside me
Just know she's bad and bougie like Cardi
Kilofe gan
She a bad one
Pull up in a rubicon
You know she bad gan
She no like talk
She no like boys
She get her own money
She no dey do runs
If you see her set up anytime she go club
You no go know when you go fall off
She no like form
She her own boss
Her energy is high baby wtf
You know my baby is bad o
She's bad you know you know she's bad
My baby is sexy yeah yeah yeah
She's set you know you know she's bad
You know my baby is bad oooo
She's bad you know you know she's bad
My baby is sexy yeah yeah yeah
She's bad you know you know she's bad
No cap no time
I go to the club I ball hard
Some people dey look dey chop mouth
Cos I get money dey won mad
Wetin concern me concern pride
My Time is money so no time
All I really care about is my bag
My price is going up one time
You know just how I do just how I do
Just got my baby girl Gucci shoe
Anytime she wants me
I'm coming through for her
You know that's my baby
Just how I do just how I do
Just got my baby girl Gucci shoe
Anytime she wants me
I'm coming through for her
You know that's my baby
Kilofe gan
She a bad one
Pull up in a rubicon
You know she bad gan
She no like talk
She no like boys
She get her own money
She no dey do runs
If you see her set up anytime she go club
You no go know when you go fall off
She no like form
She her own boss
Her energy is high baby wtf
You know my baby is bad o
She's bad you know you know she's bad
My baby is sexy yeah yeah yeah
She's set you know you know she's bad
You know my baby is bad oooo
She's bad you know you know she's bad
My baby is sexy yeah yeah yeah
She's bad you know you know she's bad