![Moments](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/16/8af6af968c0c4b19924f881e426bfbcd_464_464.jpg)
Moments Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Moments - Yankyfire
...
Me no get time for kasala
Me I dey my dey like Mr. Lagbaja
Maintaining my cool me no want wahala
So I chill like Senator wey dey Abuja
But if u wan come do igberaga
My goons dem full for ground yakata
So make u no let dem reason ur matter
Cos life dey sweet pass kayamata
Me just wanna have some fun tonight
Everybody make we dey alright
Take anything u want cos the bill is on me
& we go shayo till the morning light
One for my gees Hey!
One for the streets Hey!
One for the people wey dey show me love
One for the girls Hey!
One for the fans Hey!
& for the people wey dey show me love
Drink anything u want o
Pop anything, as far as sey na shayo
See all the ladies, all o' dem just dey skonto
Shana wole for my neggers wey dey come through
Come through
Dj cheekie, cheekie 1, 2,
Me wan see what everybody wan do
Omo no dull, pepper dem like banku
Gbese, gbese bi ti Zanku, Zanku
Me no get time for kasala
Me I dey my dey like Mr. Lagbaja
Maintaining my cool me no want wahala
So I chill like Senator wey dey Abuja
But if u wan come do igberaga
My goons dem full for ground yakata
So make u no let dem reason ur matter
Cos life dey sweet pass kayamata
Me just wanna have some fun tonight
Everybody make we feel alright
Take anything u want cos the bill is on me
& we go shayo till the morning light
One for my gees Hey!
One for the streets Hey!
One for the people wey dey show me love
One for the girls Hey!
One for the fans Hey!
& for the people wey dey show me love