![Mi Amor](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/21/749221d30ea94434bf2739ea67e58582_464_464.jpg)
Mi Amor Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Mi Amor - Yankyfire
...
"MI AMOR"
Never seen a girl wey fine pass Cinderella o,
Omo make u come under my Umbrella o,
I know sey many people don tell u many things
To leave me, but believe me,
na u I fit die for
I go travel overseas to meet u,
& I go climb the mountains just to reach u,
Cos u're the finest girl, the best thing in the world,
I go do anything for u,
Cos u're driving me crazy, baby u are my...
(Amor, amor)
U're mi amor, mi amor,
(Amor, amor)
Te amor, te amor!
(Amor, amor)
U're mi amor, mi amor,
(Amor, amor)
Te amor, te amor!
Girl make u come with me,
Make we enter Costa Rica,
Anyhow e be, na u be my Senorita,
Cos e clear to see,
Sey na only u fit cool my body yeh,
Like sey, dem pour me Holy water
I go travel overseas to meet u,
& I go climb the mountains just to reach u,
Cos u're the finest girl, the best thing in the world,
I go do anything for u,
Cos u're driving me crazy, baby u are my...
(Amor, amor)
U're mi amor, mi amor,
(Amor, amor)
Te amor, te amor!
(Amor, amor)
U're mi amor, mi amor,
(Amor, amor)
Te amor, te amor!