OGE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2021
Lyrics
Oyá gbọ́ mọ gbọ́ mọ gbọ́ o
Ko t'é̩tí o t'ẹ́tí o gbọ́ mi Aduni
Ànì o t'ẹ́tí o t'é̩tí o gbó̩ o
Ko yara o yara gbó̩ mi Adúkẹ
Ohun o d'ilẹ l'ọmọ ẹ̀ran gbe o ìrùkẹ̀rẹ̀ kì í yan ifá l'odì oge dúro o ki mi o oge
Ohun o d'ilẹ l'ọmọ ẹ̀ran gbe sẹ o emi ò dẹ̀ ní la ojú mi sílẹ̀ k'ígi gogoro gun mì lójú o
Shey una dey see weitin my eyes dey see
She fine pass fine she shine pass shine o o oge
See her beauty glow well pass sunrise no be sey i take something weitin i see na em i dey yarn
This oge prety well well
Oge oge oge
This oge fine well well
Oge oge má i lọ oge
This oge nice well well
Oge oge oge
Oge Oge má i lọ oge
As I dey look look you from head to toe i no get other name to call you pass oge
If e no be you e no fit be no other person eh ojú kà l'àdà ní o oge
Me I don see i don feel i don touch before this one wey i see na the real deal o oge
See your beauty glow well pass sunrise no be sey i smoke something weitin I see na em i dey yarn
ígbè gbè igbè
This oge hot well well
Oge oge oge
This oge tight well well
Oge oge má i lọ oge
This oge prety well well
Oge oge oge
Oge oge má i lọ oge
This oge prety well well
Oge oge oge
This oge nice well well
Oge oge má i lọ oge
This oge hot well well
Oge oge oge
Oge oge má i lọ oge