AJE ft. Lord wiz, Dj icon & Chris wiz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Oninanya
Oninanya
Enwelu m oninanya
Enwelu m oninanya
Aje aje
E no dey hard
Pondida
E dey body
One, two give dem
Baba God abeg
Make u no leave me astray
Make u notice me abeg
Steady I gat my hands on deck
Aje
Baba God abeg
Make u no leave me astray
Make u notice me abeg
Steady I gat my hands on deck
Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Hands on deck
On deck
Catch my check
On check
Call joeboy
Pon deck
Gucci trousers
With fendi turtle neck
Face my fear
On net
Sip my beer
Oh mpa
Shear ideas
Na obuka
Cut down my coat
Na obuka
No leave me oh
Baba no leave me oh
Na u wey I know
Shey u wey I know
No leave me oh
Baba no leave me oh
Na u wey I know
Shey u wey I know
Aje Aje
Baba God abeg
Make u no leave me astray
Make u notice me abeg
Steady I gat my hands on deck
Aje
Baba God abeg
Make u no leave me astray
Make u notice me abeg
Steady I gat my hands on deck
Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Dj icon
U know (mhee aje
Everywhere pepesup
U know
Everywhere sengemenge
Number one
Number one
Aje Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Mh yeh
Aje Aje
Gat all my hands on deck
Aje
All hands on deck
Aje Aje Aje Aje Aje
Imakwa
Imakwa
All hand on deck
Ah