NDU (Life) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
NDU (Life) - DennyB
...
(e no dey hard!!)
Dukah Dukah
...gbe body
Jaja oo Jaja
( oo Jaja)
andi eeh Yaya
(andi yee)
Jaja oo Jaja
(oo Jaja)
aiyoo
(Otilor!!)
Verse 1:
Omo the thing dey be like say i be magician
(Aagirima!)
Ona the ball I don dey ball una dey feel am
(my ngabasi!)
am getting paid everyday u no dey see am
( amaa gi tiles na anya!)
oluwa good to me ahswear i no go hide am
Hook:
Shey nowadays I dey tana tana
(Gwogwogwon gwo!)
I dey tana tana
(gwogwogwon gwo!)
my account balance e dey tana tana
(gwogwogwon gwo!)
ee steady tana tana
(gwogwogwon gwo!).....(odim na aka)
verse 2:
Obinigwe thank sir nna Doo Doo do
Maka mgbada wa ji ugwo ..nna okwuola ugwo
ife echi Fotelu dube ya oo
Maka ai birisia ndu anyi amaru ihe aga eme-echi
(2times)
Kanyi biriwe ndu!
ai birisia ndu anyi amaru ihe aga eme-echi.....kai biriwe ndu
.....
atuo mmanya down m sewasia oblongata
(Hook:)........
outro:
See me ..me I go chop my money hii hii hii hiiii
omo me I go chop my money o
ooh ooh .ohno
aiyee ayee okwu ego
aiyee ayee okwu ego
aya yee okwu ego
aya yee okwu ego
m
aya ayee okwu ego
yee aye okwu ego
(Hook!!)