Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2023

Lyrics

And God wetin I take like am

God na God

God no be human being

He no get adviser, he no get manager

He no get secretary

He no get, in short, he's God of himself

Wetin he say he go do, na e he dey do

The thing wey he say he go do for your life

He done start am and he go end am

He no go stop half way

And na so e go be in Jesus Name

Idinma eh


Chineke idinma eh

Idinma ehh (idinma eh)

Chineke idinma eh ehh

Eh o eh o eh o ehh


Chineke idinma eh

Idinma ehh (idinma eh)

Chineke idinma eh ehh

Eh o eh o eh o ehh


From the littlest things

To the ones we can't trace

I've done meaningless things

So tey person done craze

I be lost opportunities

God of all possibilities

You loved me in my circumstance

You come top am with second chance


Tell me wetin you want make I do

Who wan quench wetin God over do

Bebra say you feed your confidence

Enjoy all of his benefits


Big him, big us (big us)

I'm doing the sign of the cross (the cross the cross)

Big him big us

You have not given enough, if, you've not given Jesus


I wake up this morning

Na so so love I see

I come sing my love song

Idinma eh

Egwu chineke egwu chineke

Idinma eh eh idinma eh


I wake up this morning

Na so so love I see

Idinma eh ehh

Eh o eh o eh o ehh


Chineke idinma eh

Idinma ehh (idinma eh)

Chineke idinma eh ehh

Eh o eh o eh o ehh


Chineke idinma eh

Idinma ehh (idinma eh)

Chineke idinma eh ehh

Eh o eh o eh o ehh


Eben Keys

Open it up

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status