![Who We See](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/07/04/3f7aaefbe3d34aabbfb8e6e94b4ebfe9_464_464.png)
Who We See Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Who We See - Jamopyper
...
Who we see
Who we
Ohh yea yeaaaahh
Wo whe see we
Who we seee eeee
When I dey hustle for Egbeda
Who we see
Obe pade mi nigun pa lama fi n Jeba
When things dey tough and rough bi ale lojo carnival
When I no get one naira, to feature musical taliban
All my niggas dem use me wash wan ni pe kin wabigba
Where you dey? Where you gan gan
Na who we see ? Na who we see ? Nobody
Who we see
Na who we see ?na who we see? Nobody
Who we see
Ohhh ohhhh
From egbeda I trek to royal with my short nika I no geti kpa
Kin to wole awon bouncer fimipa
Cause that time I no get kpa
I’m a goal getter, I’m a game changer , I dey go hard coz I’m a dream chaser
But man no phor, suffer no dey kill but will make you stronger
Where una dey back then?
Where una dey ehh ehn
Una no feel my song
Una no feel my song
nobody feel my vibes
Nobody dance to my song
Where una dey back then ?
Where una dey ehh ehh
Una no feel my sound
Kan to ko de gangan
Tobi di dan
Not una dey feel am now
Who we seee eeee
When I dey hustle for Egbeda
Who we see
Obe pade mi nigun pa lama fi n Jeba
When things dey tough and rough bi ale lojo carnival
When I no get one naira, to feature musical taliban
All my niggas dem use me wash wan ni pe kin wabigba
Where you dey? Where you gan gan
Na who we see ? Na who we see ? Nobody
Who we see
Na who we see ?na who we see? Nobody
Who we see
Na who we see
Na who we see eeeee ehhh
Na who we see
Who we see
Ohh who we? Who we see eee?
Who we see ehh ehh eh
Who we see
See eeeeee eee
Ohhh ohhh ohhh yeah
Who we see
Huuuuhuu
Who we see
Who we see