
Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD - Larry Gaaga
...
Gaaga Music It's Victor AD nanana yeah eeeh Duncan Mighty, Larry Gaaga Did I just hear just hear somebody say My girl you not complete, ai Who them be? Who they here? Who they come wey wan compete, ai My favorite song o I put you on repeat ooh Cause if you no dey My story no complete oh Mama and papa no like me Poor boy from the street and dem no like me My former plan na to nak all your friends But as you don come My life e change my trips eh Natural simple Easy going ma zobo Lovely smile and dimple Girl you burst my head This is not the regular love song Not something from your regular thoughts As I no fit give you VIP trips But for My heart you no go dey the regular place Say make dem leave me o Girl I go fight community for you o And if them leave o I say I go break bottle for my chestoh baby Make dem leave me o Anything I go do for you baby Make den leave me o Make dem leave me o Settle down plan for marriage Last year my girl but the money no come Engagement ring I give you no be Gold We change'am when the money go come Even if you dey hurry o baby I no go forget you Engagement don too tey baby you wan turn Lord of the ring o Biko biko biko don't go baby Only you o for call my lady All dis boy's dem dey eye you baby But them make you no fall my lady Eworiwo odoyewu Na you make me go high Oh baby oooho Say make dem leave me o Girl I go fight community for you o And if them leave o I say I go break bottle for my chest baby Make dem leave me o Anything I go do for you baby Make den leave me o Make dem leave me o For your sake I go gbu madu o This love na tuka mi yen nufelu Abou kini uuuhuuh And nobody can make me feel this way, this way Girl e bu lema biko byama luri abe, Larry Gaaga no Mighty, o tu bad fu anishe wumbehu, oooooh, Larry Gaaga Larry Gaago no Mighty, o tu bad fu anishe wumbehu, oooooh, Say if dem leave me o Girl I go fight community for you o And if them leave o I say I go break bottle for my chest baby Make dem leave me o Anything I go do for you baby Make den leave me o Make dem leave me o For your sake I go gbu madu I go gbu madu For your sake I go kill person eeehh And I go pe person eeeeh Larry Gaaga no leave story We go wound person eeeeh Tell them say eeeh Larry Gaaga
Similar Songs
More from Larry Gaaga
Listen to Larry Gaaga Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD MP3 song. Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD song from album Living In Bondage: Breaking Free (Original Motion Picture Soundtrack) is released in 2019. The duration of song is 00:03:56. The song is sung by Larry Gaaga.
Related Tags: Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD, Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD song, Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD MP3 song, Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD MP3, download Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD song, Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD song, Living In Bondage: Breaking Free (Original Motion Picture Soundtrack) Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD song, Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD song by Larry Gaaga, Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD song download, download Love Song ft. Duncan Mighty & Victor AD MP3 song
Comments (7)
New Comments(7)
Leo bz
Osianene
❤️
Freshlyilmgd

Freshlyilmgd
Men way sabi
Ashleyhsolg
☺️❤️
ChrisVida
Love song indeed... can't stop streaming
@merytin50
Lovely
i love this song