Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

Call Amani make he sing for you

Many girls don show me pepper

Many many girls dem don show me Tatashe

Other girls dem do me sempe

If you look well you go see my heart dey shake

Only you fit solve that problem

Only you fit hold my heart

Only you fit

Only you fit burst my door then

Only you fit dey my house

With my kids

Believe me o look my eyes eh

No be love you see

Your love dey hot I swear to God

E fit go boil garri

Na this your kind of

girlie wey my mummy want for me

If you leave e me Adanne

Me I fit go kpai person

Is this Love

Is this Lost

Is this Fantasy

Is this Love

Is this Lost

Is this all I see

Is this Love

Is this Lost

Is this Fantasy

Is this Love

Is this Lost

Is this all I need

Girl I just wan let you know say

My mind dey

And if dem wan come break us

Hold my hand and

Tell all of them say somebody dey

If somebody put body somebody craze

Man setting punches for somebody's face

Mortuary go dey like their family place

They want to chop my isiewu

Nke kam kerete Afo di Amaya

I no go stand de look as dem jike you

No de put mouth for woman mata

I want to chop your isiewu

Nke kam kerete Afo di Amaya

I no go stand dey look as dem jike you

Maybe girl this love na Kayamata

Believe me o look my eyes eh

No be love you see

Your love dey hot I swear to God

E fit go boil garri

Na this your kind of

girlie wey my mummy want for me

If you leave e me Adanne

Me I fit go kpai person


Is this Love

Is this Lost

Is this Fantasy

Is this Love

Is this Lost

Is this all I see

Is this Love

Is this Lost

Is this Fantasy

Is this Love

Is this Lost

Is this all I need

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status