Away Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Wetin I go do
If I no get person wey love me like you
This love e be blind?
Abi this love e be true?
I no send them with their talk
Them be malu
They no get things to do
You're my own
Just let them know
And if them want talk to you make them call my phone
Okafor nack and go
William just wan blow
I wan clean all of these memories from you
Girl I really want to Take it AWAY
Don't worry Take it AWAY
Anything wey you say me I go do
Girl I really want to Take it AWAY
Don't worry Take it AWAY
I don't wanna be a burden to you
Pemi lo'ruko
Ko fàmi nírùn gbón
I no go lie
Your body fit to put e man
For Army Van one day
Coz this your love e just Dey
Make my body shake
E sweet e me some kind of way
No time No time
Them been warm me Warn me
But I no gree No gree
Oremi what've you done to me
You're my own
Just let them know
And if them want talk to you make them call my phone
Okafor nack and go
William just wan blow
I wan clean all of these memories from you
Girl I really want to Take it AWAY
Don't worry Take it AWAY
Anything wey you say me I go do
Girl I really want to Take it AWAY
Don't worry Take it AWAY
I don't wanna be a burden to you