Try Dey Happy ft. Hypebrain, Riki & Kplus Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Charl
DessY
Yea…yea
(Charle it is your work o)
I'm all alone and I'm on my way
Mummy Dey pray make the boy no fail
Too many pressure man pikin Dey face
No fit reason am make I no craze
I'm all alone and I'm on my way
Mummy Dey pray make the boy no fail
Too many pressure man pikin dey face
No fit reason am make I no craze
If no be money don't call me
(Abeg don't call me)
I want to flex my family
(Flex my family)
If no be money don't call me
(Abeg don't call me)
I want to flex my family
(Flex my family)
So No matter the pressure try Dey happy oh
(try dey happy)
Try dey happy brother
Try thy happy oh oh oh
No matter the hustle try thy happy oh
( try dey happy)
Try dey happy sister
Try dey happy oh Oh oh
For the money we go rise up high
For the money I no go shenk my guy
For the money we go all unite ye ye ye
For the money dem no go take our life
For the money we go stand up high
For the money we go link up guy
Omope ti gbera ton
Make the blessings reach my turn
I dey cast I dey bind for the money
I dey fast I Dey grind from the money
Aye o gbe meji
When the money calls can't call me
Bad delta boy we do foreign
Don't call me if is not money
Dey don't believe in me but I trust myself
Reallife your dream is what I said to myself
Man i use my fear motivate myself
Pure some liquor make i free myself
So weda good or bad put a smile o
Some people dey begging for life o
No freedom, dem nor fit grind o
Nor be say you holy pass o
No matter the pressure try Dey happy oh
(try dey happy)
Try dey happy brother
Try thy happy oh oh oh
No matter the hustle try thy happy oh
( try dey happy)
Try dey happy sister
Try dey happy oh Oh oh
For the money we go rise up high
For the money I no go shenk my guy
For the money we go all unite ye ye ye
For the money dem no go take our life
For the money we go stand up high
For the money we go link up guy
Mixgod