Grace Cover Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Na na na wa wa
Na na na na na na na
Lord your grace dey keep me safe
Call me DessY
Yea yea
Wa wa wa
Brainy
Buckle my shoe as I tie my lace
Cause nobody fit run my race
Only me know wetin I dey face
For this life wey I dey
On a steady I dey talk am
See this money man go make am
Cause I want to flex my mama
For this life wey I dey
Grace cover me
Grace cover me
Eledumare dey my house
I no see felony
Oh oh Grace Cover me
Lord your Grace Dey cover me
Many times when man dey fall
na you dey carry me
Far from pain and far from shame
Lord your Grace dey keep me safe
When them think say I go fail
Oluwa gbemi soke
See the money being coming now
Say bye bye to those broke days
Man I paid my dues always
So man gat flex enjoy myself
Ah Money being coming now
Say bye bye to those broke days
Man I paid my dues always
So man gat flex enjoy myself
On my way now oh
On my way now
Make your blessings just dey follow me
Calamity no go come near me
Grace cover me
Grace cover
Grace cover me
Grace cover
Eledumare dey my house
I no see felony
Oh oh Grace Cover me
Lord your Grace Dey cover me
Many times when man dey fall
na you dey carry me
Grace cover me
Grace cover me
Eledumare dey my house
I no see felony
Oh oh Grace cover me
Lord your grace Dey cover me
Many times when man dey fall
na you dey carry me
Brainy
Brainy killing the beat o
DessY giving them hit o
Brainy killing the beat o
DessY giving them hit o