IGBO ft. Louiboy Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeee
Uhhnn
Young Stunna
Uhnn uhhn
My kele for shita
She too like igbo oh
Na only my company
She love pass igbo oh
Wetin happen
Wey you call my phone
Are you home alone?
Girl I'm coming soon
To come handle youuuu
My kele for shita
She too like igbo oh
Na only my company
She love pass igbo oh
Wetin happen
Wey you call my phone
Are you home alone?
Girl I'm coming soon
To come handle youuuu
When my baby no get joy
And she's going through a lot
I go bring codeine we sip
I go bring rohypnol to pop
In this whole wide world
Na only Temë she trust
I dey treat her like a Queen
But I fuck her like a thot
She dey ride me like molue
Freaky girl
Wey don know me well
They say her daddy na
Lieutenant
If he catch me
Na problem
I'm a top general
Not a civilian
If you wanna know more
Check your internet
make nobody
Come here
Dey give me threat
Me I just wanna
Chill with my angel (My kele
for shita )
She too like igbo oh
Na only my company
She love pass igbo oh
Wetin happen
Wey you call my phone
Are you home alone?
Girl I'm coming soon
To come handle youuuu
My kele for shita
She too like igbo oh
Na only my company
She love pass igbo oh
Wetin happen
Wey you call my phone
Are you home alone?
Girl I'm coming soon
To come handle youuuu
Girls wanna know o
How I got the flow
I be moving no biz
But I got the dough
Call your shawty outside
If she wanna show
I'll give her good D
Wey go make her yoooo o
Hmmmm
Smoking weed
till I reach ozone hmm
I'm so high
I'm in the zone hmm
Shawty say she likes me
Started calling me daddy
Steady giving me good V
Hmmmm
She lick me like coldstone
She likes it
Told her that I'm icy
Ride me like bison
Yeah like mike Tyson
Singing like she Bryson
Oh lawd she amazing
Ohh lawd hmm