![SUPA](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/06/08/52be053c014c492fa8b954f59e99e589_464_464.jpg)
SUPA Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
They don dey ask me how I dey Supa!
All year I grind fuck an holiday Supa!
When the world too hectic for my Brain
I use the shayo gbe mi Trabaye
Faraway
Very faraway
Faraway
No be today
Wey shayo Gbemi Trabaye
Uhn uhn faraway
Uhn hol up faraway
No be today
Wey shayo gbe mi Trabaye
Wey shayo gbe mi Trabaye uhn
No be today
Shayo gbe mi Trabaye uhn
Uhn
No be today
Please don't call my phone
I'm in my zone (ah)
Smoke a zoot
I teleport to Sierra Leone
Where the loud carry me go
I dey Indiana Jones
Uhn uhn
Hope I no go Comatose
twenty-two I just started making moves
Uh yeah
Thirty-three I still got a lot to prove
I got to go get it
I got to go get it okay
I need radio play
Who sabi Manny Norte
Me I go blow one day yeah
They don dey ask me how I dey Supa!
All year I grind fuck an holiday Supa!
When the world too hectic for my Brain
I use the shayo gbe mi Trabaye
Faraway
Very faraway
Faraway
No be today
Wey shayo Gbemi Trabaye
Uhn uhn faraway
Uhn hol up faraway
No be today
Wey shayo gbe mi Trabaye